Naija gbedu producer

Events

NA near NA, Alvin TX

30 June, 2021

Description

I dey find persin wey sabi cook naija gbedu beat for me. I dey stay for Arkansas but I no fit fine anyone wey sabi cook d beat for me hia. I no mind to travel if I can find persin wey sabi wella.

By:  view source

Discussion

By posting you agree to the Terms and Privacy Policy.

/
Search this area